

Fine girl, your body say no let me have it
Girl, I love you everyday,
no deny me
Na only you me sef wey dey crush on
Fine girl, you wa gba mi lekun,
I'm missing out on me And everyday wey you go long I
pour me Double lele who take this woman from me
Out of all of the girls,
na you first na you take my heart go
If I, if you hear say me I cheat on you My
mistress take am on the angle
Anike wa, you want make I die before my time I no
want to lose you in everyday,
every moment, in every second (ooh)