

E don choke, e don be E don choke,
ehn
Let us go
Make we do things
Make we rock
Get as e be things E don be na him wey con
dey take things
But let me tell you the fact things
Anyhow
e be sha we don run things Niggas wey dey bob I
don come things
Over I do his na him make me comot for street
E don be,
e don be E don host with all your eye no con
get sense
Ehn (yeah)