This love no be pass and
play
Me I no come to play
I don hustle,
I don grind I no fit
sleep every night and day
Me I dey find my pay
At the same time I dey
find my way
E come be like say the
world don close Abi e come
be like the road don close
for me
I dey find my lololo
Where my lololo
My sweet sweet lololo
I don meet Tuchina I don
meet Emeka I don meet many
people wey be the same I
still dey look for that ikebe
super You know wetin dey so,
you know the matter
Now I dey look for Viviana
I dey look for my Viviana
Where my Viviana Oh my Viviana
I don meet Emeka I don
meet Tuchina I don see many
people wey know the matter Shey
you know the thing or you
know the matter Now I dey
look for my
Viviana
I dey look for my Viviana
Oh
where my Viviana Where my Viviana
Oh where my Viviana