Ajimoni vibes
Fuli
Who be that killa wey dey
talk say she be Nasara?
You be killa for your area,
for this side you be wawa
You and 45 inna your place,
move it over a hour
Better start running,
ke wasa kasaya you be gawa
Fuli 45 Zamudasa ka Killers from
Abagnas who go attacka We never
joke but when we auka Over
here so we no play number
muasa See who be that killa
wey dey talk nonsense Talk from
my face make you see badness
Bobo colour boys dem dey do
concept Anytime we touch a rook
teddy Fuli come gwan Mr.
Killy Killy killer come rule it
Man the water that na fire
can't cool me Dem too blind
so dem can't see me Yaro
make I try one vibes,
free me 'Cause me sick inna
me head like a madman First
and the last one See the
funny boy waffi play with the
gun man Step inna your yard
man, teddy wago dead man Most
wanted better know say we no
joke man Silent killer,
but na solid a Deliver original
of dancehall killer Man dem ruler,
gyal dem sugar Believer,
everybody know me flow sicker Zamudasa
We never joke but muasa Tiki
taka we dey come like Barca
Shege ka fasa dan banza Na
say Zamudasa We never joke but
muasa Tiki taka we dey play
like Barca
Shege ka fasa dan banza Man
dem too stubborn like medical,
too risky Fire shot a bus
you no see say man deadly
Ka sani,
inna kagani ka barni Yaji wuta
yana gudu an banu These are
lyrics and no gimmicks we no
copy and paste If you be
real man make you come face
Say na who try violate When
we raise up the gun see
the fire a go blaze See
we be gawa eh dem dey
already
Mu ka fara kuma ba mu
bari Try me then na cemetery
Anytime we a pull up like
a military Dem know say We
got the vibes and we got
the energy Dem know say Johnny
just come and dey steal all
of dem like Jay Jay Dem
know say We got the vibes
and we got the energy Dem
know say Johnny just come and
dey steal all of dem like
Jay Jay Zamudasa We never joke
but muasa Tiki taka we dey
come like Barca
Shege ka fasa dan banza Na
say Zamudasa We never joke but
muasa Tiki taka we dey play
like Barca
Shege ka fasa dan banza Zamudasa
We never joke but muasa Tiki
taka we dey come like Barca
Shege ka fasa dan banza Na
say Zamudasa We never joke but
muasa Tiki taka we dey play
like Barca
Shege ka fasa dan banza Hey,
hey, hey Fuli 45 inna your
place Pure lyrics and no gimmicks
we no copy and paste